A-list actor will smith and Jason Statham no go act for the next installment of independence day and transporter respectively , as for Jason them no give reason why dem say he no go act for transporter4 but pipol dey talk say na bcos the actor dey very busy with , fast and furious7 and Mechanic 2 .Transporter4 will be released later this year .
While Will Smith own be say the producers say him fees and personality too big for the film , as dem money no reach wetin the actor want .. long throat .the movie independence day 2 go enter cinema for 2016 .

No comments:
Post a Comment