DMX wen be known jonky , wen dey smoke coco , whitey and plenty plenty banned drugs , don say he go fight George Zimmerman wen kill that black innocent boy just bcos say d boy dey waka for him back for night , the two men sha no be professional boxer sha . Omo dis one no go easy ooo DMX na rap n shout na we sabi u for ooo , but him celebrity friends don dey beg am make he no fight sha and DMX lawyer don talk say dem don agree but dem neva sign contract yet bcos dem neva see am , May that contract lost ooo Amen .
Thursday, 6 February 2014
DMX to fight Zimmerman
DMX don agree to fight Zimmerman for one celebrity boxing match .
DMX wen be known jonky , wen dey smoke coco , whitey and plenty plenty banned drugs , don say he go fight George Zimmerman wen kill that black innocent boy just bcos say d boy dey waka for him back for night , the two men sha no be professional boxer sha . Omo dis one no go easy ooo DMX na rap n shout na we sabi u for ooo , but him celebrity friends don dey beg am make he no fight sha and DMX lawyer don talk say dem don agree but dem neva sign contract yet bcos dem neva see am , May that contract lost ooo Amen .
DMX wen be known jonky , wen dey smoke coco , whitey and plenty plenty banned drugs , don say he go fight George Zimmerman wen kill that black innocent boy just bcos say d boy dey waka for him back for night , the two men sha no be professional boxer sha . Omo dis one no go easy ooo DMX na rap n shout na we sabi u for ooo , but him celebrity friends don dey beg am make he no fight sha and DMX lawyer don talk say dem don agree but dem neva sign contract yet bcos dem neva see am , May that contract lost ooo Amen .
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment